Dear Tippa
How are you? The beauty of the day is shining on me and you but I have hear it is snow plenty where you are.
Bring some for Ghana. The way Awoshie hot eee. So Tippa like that you are?
Ghana is hard oooo. They say Ghana will chop 64 but hmmmm the ground is hard. Nothing for pocket. Everything make someway bi for town. Now some sickness bi to come dem dey call am Colonial Vilus.
E dey catch people rough rough. Medicine no dey but I hear say if you drink Akpeteshie you go make fine. E catch plenty big men and womens. E don’t like small poor people. Now they say make everybody wear nosemas. I no get money buy some so I use my wife bra. E big fine.
Tippa I say Ghana go chop 64 but Hmmmmm. People still dey learn for tree unders. Dem say free SHS but e no bi free. The fees I still pay for your nephew no be small.
Ghana’s 63rd,Independence Flag Raising in Brooklyn, NY.
After election, court ooo. Come see your man. GbeeeTsatsu. Come and see skills. But the EC people go take some Ayigbe lawyer e do your man pasaaaa. Today 7.0 tomorrow 9.0. Me I no sabe the matter well well but Opana too say dem steal am.
Charley when you go come down? Dem go collect plenty dollar sey Colona testing. Like me sef I go do for you.
We go see how dem go march this 6th March. We go see if somebody go still chop money. But Ghana grow but e no get anything. Aaargh.
Eheeer I beg send me something small for my pocket make I take chop the independence.
It is me your back born
Major
Let us make Silent Noises always!
Source : Silentnoises.org